Friday, May 7, 2010

OBASANJO MAKES THE MOST RIDICULOUS STATEMENT EVER....WTF!!

Our dear Chimpy made headlines this week.

He recently stated that "NOT EVEN JESUS CHRIST CAN ORGANIZE ACCEPTABLE AND CREDIBLE ELECTION IN NAIJA"

I certainly understand what he was trying to say, but he just crossed the line jare. How dare him?...Im be like say this guy no really know who Jesus Christ be......Man wey dey multiply fish and bread? Or same man wey turn water to wine? U dey krase?..Or same baba wey been dey waka for water like say na nothing dey happen?.... this no be film tricks ohh.....Or same man wey dey read people mind like say tomorrow no dey?.... and fear no dey catch this man to make such statement?

Anyways the Christian Association of Naija (CAN) called him a "devil incarnate" due to his statement, which it considered blasphemy.

They also told OBJ that he needs special deliverance......LOL...But our monkey no like to carry last as usual nah...So he replied to the bishops that they are the ones who need deliverance.
U see i no even know why these Bishops just dey go back and forth with this man sef. How on earth do they expect an animal,  (Chimp for that matter ) to be delivered? na waste of time nah.

But the truth of the matter be say we all Naija peeps need deliverance shaa..nobody is exempted :)

No comments:

Post a Comment