Friday, May 21, 2010

OUR NAIJA VIDEO CAMERAMEN AND DIRECTORS




Una dey see the kind people wey dey direct and shoot our Naija movies?....How person go just dey shoot movie with video camera untop im head sef? and why is he looking so damn fugly? why do they all look very hungry?...and wetin be the role of that dude at the back? wetin that guy for singlet think say im dey direct self? in fact there is a lot of questions that needs to be asked in this shot.

OHH.... NO WONDER QUALITY MOVIES NO DEY EVER COME OUT OF NOLLYWOOD :)

for this kind movie nah, instead of hearing wetin the actors dey talk, na the sound of breeze wey u go just dey hear...backdated video cameras, bad sound quality, 10yrs later and still wearing same wig and cloth....... naked children, okada peeps and passers-by just standing and looking while the shoot is going on......playing the same Kenny G instrumentals in almost all their movies...

HA HA .....YOU JUST GOTTA LOVE US EHH :)

No comments:

Post a Comment