Monday, May 3, 2010

WETIN BE THIS EHHH???.......LMAO




















I dont know what show these people were contesting for. But whatever it was, I bet you its was mad serious ehh...
If you combine all the groundnut oil wey dey their body, I swear you go fit use am make stew ehh .
But...WOW..... Imaging say these kain men catch you for one corner for night....your own don finish be that nah :(

See my guy for middle with 4 pack for front of im pot belle....Chai u dey mad? u won try?
Infact na this kind men our political Godfathers/criminals dey hire to go cause confusion during election period.
I dey believe una die ehh... 

No comments:

Post a Comment