Monday, May 10, 2010

WHO THE HELL IS THIS DUDE IN THE SCHEME OF THINGS?

HA HA Pls make una hear wetin this idiot been talk.

If not for this news, I wouldnt have even known that this guy existed. Thats to show u how infamous he is.
Anyways this tout, Victor Moses who plays for Wigan FC, told our world cup coach, Sir Lagerback  that the only way he would agree to play for the Super Eagles was to be assured of a place in the World Cup-bound team without going through the rigours of screening and playing friendly matches.

Lmao....Abeg make person tell me where this Zombie come from self?

Anyways this was Largerbacks reply. "A boy na lie ohh..as long as me dey coach this tem, u no dey go anywhere. Look me well well for face, I resembele all these una Naija coaches them. Kpata kpata, the only way you dey follow us go world cup go be through tv, from the convinience of your home :)

Uncle Largeback I dey believe you die ehh...carry go

1 comment:

  1. omo no be small tin oh i read the thing too i no fit laff no be wigan weh collect 8 mature ones some days back where him dey that time now im carry this him face like taribo west come dey form sacred cow mscheew im luvin this lagerback guy rite now lol

    ReplyDelete