Wednesday, September 15, 2010

Wedding Gift List

Wonders shall never especially in a country like 9ja.

In socially developed nations, a wedding gifts register is put together by the couple implying what types of gifts they would appreciate and this culture is wholeheartedly embraced.

Since 9ja levels don dey step up nah, we sef don dey arrange list of wetinn we go appreciate make people give us.

Everything was fine until I see one wedding list wey just SHOCK me my brodas and sistas; my conclusion be say either these people wey wan marry be thief, or dem get plot of land wey dem wan do cos dem landlord dey wahala dem ass or dem no just know wetin they worry them.

I fear for the kain pikin wey go go born ooo

No comments:

Post a Comment