Monday, October 25, 2010

SOME THINGS JUST NEVER CHANGE EHH!!!!!


But DAYUM...after looking at this picture, me self come dey even think of all the kneeling down wey person don do for this life.....The ones wey my mama dey give me for house on a daily basis...then talkless of all the ones wey person chop for Military school.

U see this na one very funny a** punishment juo. Who actually taught about all these various punishments self?. and i no go surprise if dem originate for Naija...U fit just imagine were dem dey kneel person down for Yankee?....

While i find this really funny, but at the same time, I'm actually here thinking why would someone take a picture of a kid who is already in sorrow :)   HA HA

1 comment: